Friday, July 2, 2021

Koni koni by Joesee lyrics

Koni koni

Joesee

GENRE
Pop
#VERSE 1
Baby hold it
This ur waist fit to make man fall
Baby watch the way u roll it
Cause I cannot let you go
Baby will you be mine
One of a kind
Taking me round
Show me line
Baby will you be mine
One of a kind
Taking me round
Show me line
Baby give me ur love
The one I never see before
Cause I'm here to show you true love
I will never do you run away
Baby will you be mine
For my heart you dey tinka linka ling
All my guys dem say nawa
Nawao nawao....

#HOOK
Girl don't go
Away, away away away away away
Na abeg I dey beg oh
Abeg abeg abeg abeg abeg abeg

#CHORUS
Cause your love e dey do me
Koni koni
Koni koni o koni koni
We go flex if I make this
Money money
Money money o money money..
Cause your love e dey do me
Koni koni
Koni koni o koni koni
We go flex if I make this
Money money
Money money o money money
Hmm
You dey do me so..

#VERSE 2
Girl me like it when me crush on your body oh
Iye iye
Set up the fire me I come through your party
Iye iye
I know plenty girls but I want you my mummy oh
Iye iye
I can never let another lady have this body oh
Lie lie oh oh
Cake for dinner
Althrough the night
Alto and trebble baby scream for me now
Cake for dinner
Althrough the night
Alto and trebble baby scream for me now
Ye ye
Mummy where you dey oh
Na your love I dey Wait oh oh oh
Ya ya ya ya aya ya ya ya
Ya ya ya ya ya

#CHORUS
Cause your love e dey do me
Koni koni
Koni koni o koni koni
We go flex if I make this
Money money
Money money o money money
Cause your love e dey do me
Koni koni
Koni koni o koni koni
We go flex if I make this
Money money
Money money o money money
Hmm
You dey do me so

#VERSE 3
For your mater I dey freeze o
Cause you make arude boy go insane
Baby me and you we fit o
We fit to paint the whole wall red and blue
Cause I gat you by my side
Girl me no fit trade you for silver nor gold
Cause me love you with my body and my soul
Baby fresh baby soft Everytime she dey cold
She be angel send from

#HOOK
Away away away away away away
Na abeg I dey beg o
Abeg abeg abeg abeg abeg abeg

#CHORUS
Cause your love e dey do me
Koni koni
Koni koni o koni koni
We go flex if I make this
Money money
Money money o money money..
Cause your love e dey make me
Koni koni
Koni koni o koni koni
We go flex if I make this
Money money
Money money o money money
Hmm
You dey do me so

#OUTRO
Koni koni oh
Koni koni oh
Koni koni oh
Koni koni oh
Joesee and shebongky

Related songs

香路 ACIDMAN Walk AwayRelentless Flood Duch Święty budzi podziwPo prostu Filip A Question of TimeExit Eden ON SIGHT1221 Money InterludeLin Xiv FlexxLMR VibeKaiju Before UsBIGBABYGUCCI Thank You Cosmo Korg

No comments:

Post a Comment

Without Me by KIDZ BOP Kids lyrics

Without Me ...